Clergyman David Ibiyeomie curses yahoo boys & policemen who collect bribe [Watch]

David Ibiyeomie

Pastor David Ibiyeomie of Salvation Ministries don lay curse on pipo wey dey involve for scam, AKA yahoo-yahoo.

Di popular televangelist say internet fraud wey Nigerians know as ‘yahoo-yahoo’ na stealing wey don lead to di death of many pipo.

David Ibiyeomie

Read also; Wizkid filmed singing ‘remix’ of Portable’s Zazuu Zeh [Watch]

Internet scam na one of di financial crimes wey Nigeria anti-corruption agency, di Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) dey battle – court for di kontri and abroad don convict many pipo sake of dis crime.

Ibiyeomie wey dey outspoken for dis kain mata dem lay di curse during one of im sermon for im yearly programme for Port Harcourt, South south Nigeria.

Di pastor also curse police officers wey dey release internet scammers wey dem catch.

See also; Moesha Boduong : Movie actress starred in with Majid and Salma Mumin surfaces

Watch the video below;

Read also; How Mzbel ended live radio show after hearing news of her father’s death [Watch]